Teeboy - Wetin - Blisshype

Breaking

Trendings

test banner

Post Top Ad

Post Top Ad

Responsive Ads Here

06/09/2024

Teeboy - Wetin


Listen to this melodious song by Teeboy

Lyric:
No be this kind thing I do last year...
I no wan see what I see again,
what I see again egelelelenge...
they pour me spit ,they push me back again
but I no go fall again
ewooo ewooo aaaah eeeh ah, olololoooo leleleeeeh nana ah...
I no go sleep for this jungle
anyhow e be I go hustle make mama
pra make papa pra, all my life pra pra Prado
cus time dey go, time dey go,
time dey go time dey go, o set go I say
Chorus:
wetin I no fit do no dey
bother me osiso mana wetin
I go fit do na e dey ginger
me ngwa ngwa I say x2
I closed my eyes and I see my self,
I told my self, that I have mindset,
for all my friends and my well wishers
na only u wey dey gimme joy yeye ...
olololoooo leleleeeeh nana ah,
onanana nananaaa nana ah,
olololoooo leleleeeeh nana ah,
onananaa nananaaa nana ah


Download here

No comments:

Post a Comment

Post Top Ad